
WEIGHT: 58 kg
Bust: A
One HOUR:80$
Overnight: +80$
Sex services: Sub Games, Parties, Travel Companion, Massage, Uniforms
Police for Port Harcourt, Rivers state say make women no go into prostitution so dem no go fall victim of di kain killing wey dey happun for di area. Last month, police confam di killing of three young women for hotels for different parts of di city and say two of dem die by strangulation wit white cloth around dia neck. Wen im dey tok to some women wey do I-no-go-gree waka go police headquarters inside di state, Chuks Enwonwu, wey be number two police oga for Rivers say dem don get reports of di "serial killer.
Though im no tok weda police don confam say true-true dis pesin na serial killer, oga Enwonwu come advice di women to advice dia fellow women. But Soibi Ibibo Jack wey organise di protest waka tell BBC Pidgin say dia concern be say police dey describe all di women wey don die say dem be prostitutes, say dat wan no be true. She say "even if dem be sex workers, dia lives mata, dem be human beings. E no good. Make police catch dis pesin. We want to dey safe for dis Port Harcourt day or night," she tok.
Oga Enwonwu also tell di women say police don make some arrests concerning dis mata and say investigation still dey go on. Enwonwu add say dem don get meetings wit management of hotels for di state on ways dem go do proper documentation of evri pesin wey come lodge for dia hotel and put cameras for place wey go capture pipo well so dem know who come and go from di hotels.
News Pidgin Plenti seshon. Image example Deputy Commissioner of Police Administration for Rivers state Chuks Enwonwu Police for Port Harcourt, Rivers state say make women no go into prostitution so dem no go fall victim of di kain killing wey dey happun for di area. Go back on top. Another thing we de for inside dis tori. Port Harcourt hotel murder: How girl wey dem press kill inside hotel room dey shake Pitakwa. Police 'blame' prostitution for 'Port Harcourt serial killer'.
Port Harcourt hotel killing: Anoda girl dem murder make pipo para. Top tori.